Letra de ' Double Double ' de Rudeboy

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Double Double que estabas buscando.

Double Double es una canción de Rudeboy cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

¿Te encanta la canción Double Double ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Double Double de Rudeboy ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Eh iyee
Onye egwu mu
Reeh
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze

Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah

Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
See I get assurance

You get in dollars
Anything for you
My account e balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell police oh
Them go see confusion

If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way

Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Nwa oh
Everything na double double

Chei
My ube oyibo
I dey pray yibe
When something go carry you
Come my way amankwe
Ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one

Samankwe samankwe
See you will never forget oh
Ah ah ah
Ma nkporu gi cassete oh
Ah ah ah
Ask your bestie janet o baby oh
Ah ah ah

Otu osi gaa na mess oh
Ah ah ah
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate

Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah

Fire fire chase them all away
Everything na double double
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby oh
You belong
Mi o mo bi o sen se mi o
If you go

Them be tell mo ti roko
If you leave
Them be tell mo ti daro
If you give me love
I no go give another laye
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me

Tata no go talk another laye
If you let me mekwu
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
We no go let our home scatter
If you give me love baby

Wa ma ga ga ja
If you give me love o
I fit Gucci ati Prada
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate

Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah

Fire fire chase them all away
Everything na double double
Nwannem neje neje nejenu oh
Onyeoma chotara nwanyi oma
Agabago nu oh
Ooh ooh ooh
O ka anyi si eme

Play Escuchar " Double Double " gratis en Amazon Unlimited

La razón más común para desear conocer la letra de Double Double es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Un motivo muy usual para buscar la letra de Double Double es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Double Double porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Double Double ? Tener a mano la letra de la canción de Double Double de Rudeboy puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Double Double de Rudeboy .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Double Double de Rudeboy , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Double Double de Rudeboy .