¿Quieres conocer la letra de Things I Know de Runtown ? Estás en el lugar adecuado.
Steady trying, dem ah trying to kill my vibe
I no get time for no fuckin' parasite
I just want liquor and likkle bit of ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk is cheaper
We no send dem attention seeker
XXL the gyal dem ah ginger
My baby you for signal me make I know
Baby you for ginger me make I know
Feel it coming closer, yeah
I can feel it coming closer, yeah
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It's the way she move body oh
Na the way she jubadi
It's the way she move body oh
Baby softly move body
See the way I'm feeling right now
Issa vibe say no money can buy
And shoulda been a crime when she whine, fit to kill mankind
Why you do that?
Tell me, why you do that
You should see the way, she dey do the rumba
You should see the way, her body dey maneuver
Ko-ko-ko, wetin she gimme chop? I don't know
Know say I pull up when she want, want, want
Oh no
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It's the way she move body oh
Na the way she jubadi
It's the way she move body oh
Baby softly move body
Otras canciones de Runtown
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Things I Know de Runtown , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Saber lo que dice la letra de Things I Know nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Siéntete como una estrella cantando la canción Things I Know de Runtown , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Un motivo muy usual para buscar la letra de Things I Know es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Things I Know porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
Creemos que es importante advertir que Runtown , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Things I Know … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Things I Know en el disco.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Things I Know de Runtown .
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Things I Know de Runtown , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Things I Know de Runtown .