Letra de ' Jogodo ' de Tekno

Jogodo es una canción de Tekno cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Oh my God oh

When she come for the area
Say all the man dem jowaju
All the boys dem kpolongo
Say let dem get dancing kpologo
You feeling me baby walagolo
I'm the king of the konto
And dey loving the way I do the sanko
Amaka whine and jogodo

Slim daddy, baby, come be mine now
Aroma shita (aroma schnapp)
Inna olden days, e don tey, aroma shita
Say baby give me your love oh, aroma shita (yeah, yeah)
Because I love you with all my heart, come romance me now-now

Whine dem jogodo
Eya jogodo
Oma jogodo
Skusku jogodo
Daddy aina, jogodo
Oh mama, jogodo
Oh father, jogodo
Onana, jogodo

I say dogoyaro jogodo
No other jogodo
Asia, jogodo
China, jogodo
You know I wanna jogodo
Control ya, jogodo
Oh, chai, jogodo
Oh, ay, jogodo
Oh ma

Love is in the eyes of the beholder
Oh my God oh (yeah, yeah)
If you give me love, I give you murder
Oh my girl
If you want me girl, I want you o
Oh my baby oh
What you do, I do to you oh (highlife)

My love na the koko
If I give it to you girl, you go jogodo
Give me the konto
Come here, come get in this photo
Girl, my heart is bigger than the ocean
Baby, let me be your aquaman
And if you give me your lotion, I'm available

Girl when you come for the area
Say all the man dem jowaju
All the boys dem kpolongo
Say let dem get dancing kpologo
You feeling me baby walagolo
I'm the king of the konto
And dey loving the way I do the sanko
Amaka whine and jogodo

Slim daddy, baby, come be mine now
Aroma shita (aroma shita)
Inna olden days, e don tey, aroma shita
Say baby give me your love oh, aroma shita (yeah, yeah)
Because I love you with all my heart, come romance me now-now

Whine dem jogodo
Eya jogodo
Oma jogodo
Skusku jogodo
Daddy aina, jogodo
Oh mama, jogodo
Oh father, jogodo
Onana, jogodo

I say dogoyaro jogodo
No other jogodo
Asia, jogodo
China, jogodo
You know I wanna jogodo
Control ya, jogodo
Oh, chai, jogodo
Whoa, whoa (jogodo)

I say no complications (no complication)
I get education (education)
My obligation is, is to make sure say money dey for the occasion
Mini-wanawana. Eh tapatapa
I like the way your body go sapasapa
Girl oun faka, oh, tantantan
Baby, girl you do me like that santata oo
If you give me your love and attention
You will never have to mention
You will be my direction

Baby, girl, you go pass the area, all the men dem jowaju
All the boys dem kpolongo
Say let dem get dancing kpologo
Baby walagolo
I'm the king of the konto
I do the sanko
Baby whine and jogodo

Say
Otedola oh baby (oh, yeah)
Fashola oh baby
Ambode oh baby
Say dem go come my party oh
Dangote oh baby (dangote oh)
Tafida oh, tafida oh (tafida show)
All of dem come party oh

Tekno is on the beat
Put this song for repeat, ahn

Play Escuchar " Jogodo " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Tekno

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Jogodo de Tekno .

La razón más común para desear conocer la letra de Jogodo es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Jogodo de Tekno , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Jogodo nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Jogodo de Tekno , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Jogodo porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Jogodo ? Tener a mano la letra de la canción de Jogodo de Tekno puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Jogodo de Tekno .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Jogodo de Tekno , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Jogodo de Tekno .