Letra de ' Run Away ' de Khaid

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Run Away que estabas buscando.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Run Away de Khaid , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Baby, I miss you, baby
But I'm here out here thinking
If you really love me

Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I'm blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me I'm fragile

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Play Escuchar " Run Away " gratis en Amazon Unlimited

La razón más común para desear conocer la letra de Run Away es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Saber lo que dice la letra de Run Away nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Run Away ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Run Away porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Run Away ? Tener a mano la letra de la canción de Run Away de Khaid puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.