Letra de 'With You' de Khaid

¿Quieres conocer la letra de With You de Khaid? Estás en el lugar adecuado.

With You es una canción de Khaid cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción With You de Khaid, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Say ai ai (ai ai)
If I dey double my hustle no mean say I go die (l no fit die)
If I dey dey unfresh no mean say say I dey lie (l no fit lie)
Cause I dey try do the things wey you no go fit to find
And you no go fit to find
Cause I just wanna be with you
Having fun time with this girls but I just wanna be with you
Doing everything for the gang but I just wanna fight for you
I'm riding in my new escape say baby let me die for you
My baby let me ride for you

Ay ay
I don't wanna switch my lanes
I just wanna run away from this fake love
Do that in my new escape (woah woah)
Say I don't know
I don't know
Whatever I did girl I don't know
I just wanna do things on my own
I just wanna play songs on my phone
Say let me be
Let me be
Never thought I'd be on the news like this
Never thought I'd shine my 36
So if you don't love me rest in peace
Girl na this your love wey dey make me dey craze oh
And I no go mind if you come to my place oh
Doing the things wey you know say I hate oh
Buckle up chase oh
No time to waste oh
Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So baby girl no use me dey play

Say ai ai (ai ai)
If I dey double my hustle no mean say I go die (l no fit die)
If I dey dey unfresh no mean say say I dey lie (l no fit lie)
Cause I dey try do the things wey you no go fit to find
And you no go fit to find
Cause I just wanna be with you
Having fun time with this girls but I just wanna be with you
Doing everything for the gang but I just wanna fight for you
I'm riding in my new escape say baby let me die for you
My baby let me ride for you

Whoa whoa whoa
Whoa I'll die for you (die for you die for you)
I'll ride for you (ride for you ride for you)
Ya ya ya
Baby let me die for you
Baby let me ride for you

Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So baby girl no use me day play

Two eyes must down (two eyes must down)
Babe l must down (babe l must down)
I'm in my town (I'm in my town)
So GPS on my sound (so GPS on my sound)

Play Escuchar "With You" gratis en Amazon Unlimited

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con With You de Khaid, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de With You nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción With You de Khaid, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de With You es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción With You de Khaid sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de With You porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis With You? Tener a mano la letra de la canción de With You de Khaid puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que Khaid, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción With You… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción With You en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como With You de Khaid.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción With You de Khaid.