En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de abule que estabas buscando.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción abule de Patoranking , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
¿Te encanta la canción abule ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de abule de Patoranking ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción abule ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Siéntete como una estrella cantando la canción abule de Patoranking , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Un motivo muy usual para buscar la letra de abule es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de abule porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como abule de Patoranking .