Letra de ' Charm ' de REMA

¿Te encanta la canción Charm ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Charm de REMA ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

London
Another Banger

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

See body o
(See body see body o)
Egba mi o
(Egba mi egba mi o)
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing
Baby eh lend me lend
I get pounds for you
You wan dey do like say eh
Naira no dey end

You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya follow my commando
Baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom baka boom

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py

La razón más común para desear conocer la letra de Charm es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Charm ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Charm es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Charm de REMA sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Charm ? Tener a mano la letra de la canción de Charm de REMA puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que REMA , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Charm … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Charm en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Charm de REMA .

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Charm de REMA .