En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de EGUNGUN que estabas buscando.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción EGUNGUN de REMA , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
Another banger
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
E mi ni dollar earner, ope oh
E mi ni water bender, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Otras canciones de REMA
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de EGUNGUN de REMA .
La razón más común para desear conocer la letra de EGUNGUN es que te guste mucho. Obvio ¿no?
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción EGUNGUN ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción EGUNGUN de REMA sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de EGUNGUN porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción EGUNGUN de REMA .