Letra de ' Holiday ' de REMA

¿Quieres conocer la letra de Holiday de REMA ? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Holiday que estabas buscando.

Another banger!

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I'm make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

La razón más común para desear conocer la letra de Holiday es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Siéntete como una estrella cantando la canción Holiday de REMA , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Holiday porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Creemos que es importante advertir que REMA , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Holiday … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Holiday en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Holiday de REMA .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Holiday de REMA , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Holiday de REMA .