Letra de ' Mara ' de REMA

Mara es una canción de REMA cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Mara de REMA , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
(Another banger)

Mara o
Girly, you dey make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, desire, girl e be you be my desire
This our love, no be China o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, mara

Omalicha who else finer?
Baby, make you come gimme kiss, mwah
Wetin I fit do without your love?
Shawty say you dey gimme ginger
Shawty say you dey gimme ginger
This kind love I never see, ah
High me like say na cigar
Spanner to my screw, baby
Na you I choose, baby
You get the juice, baby
Ooh, baby girl, with you by my side, baby
I no fit lose, baby, yeah, yeah
Girl, you the reggae to my blues, baby
You be my booze, baby
Put me for cruise, baby
You no hear me for chorus
Say you dey make me dey mara

Mara o
Girly, you dey make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, desire, girl e be you be my desire
This our love, no be China o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, mara

Other boys, they dey talk, talk, talk
Other girls, they dey jealo-lous
Because say e be you involved
E be you involved, e be you involved, ayy
Girl, e reach to dey domo, domo
Anytime they see your big baka and front
Anytime you enter party, scatter
Ask Fireboy e know
Me I no wan end up as bachelor
If you leave me, I go turn bachelor
Can't get enough of this, your love
Girl, it's not enough, girl, it's not enough, yay
I loved you once, I no get time to crush
When you no get money, na me make you posh
Na other boys, they go wan, dey rush
They no know say na person cook the food for pot

Mara o
Girly, you dey make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, desire, girl e be you be my desire
This our love, no be China o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, mara

(Vibez)

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Mara de REMA .

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Mara de REMA , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Siéntete como una estrella cantando la canción Mara de REMA , aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Mara es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Mara porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Mara de REMA .

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Mara de REMA .

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Mara de REMA , ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Mara de REMA .