¿Quieres conocer la letra de Easy (feat. Deja) de Simi? Estás en el lugar adecuado.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Easy (feat. Deja) de Simi, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby
Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Easy (feat. Deja) de Simi.
Saber lo que dice la letra de Easy (feat. Deja) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Easy (feat. Deja) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Easy (feat. Deja) de Simi.
En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Easy (feat. Deja) de Simi.
Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Easy (feat. Deja) de Simi, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Easy (feat. Deja) de Simi.