¿Quieres conocer la letra de No Joy de Simi ? Estás en el lugar adecuado.
No Joy es una canción de Simi cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.
Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción No Joy de Simi , empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.
¿Te encanta la canción No Joy ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de No Joy de Simi ? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.
Some people no get joy
Dem wan talk you up for your front
Gon fuck you up when you turn around
Oh
Some people no get joy
Anytime you come for me
I know misery loves company
But no be me you go take shine oh
I know how the thing dey go
When I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business, minding my business eh)
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run o
Fuck all fuck all the people wey no get joy
No joy, no joy, no joy, no joy, no joy no joy
Fuck all the people wey no get joy
You see bad news you dey jubilate
Bad belle don dey accumulate
When Baba God make person great o
Even enemies celebrate o yeah
As I face my front, make you face your own
Na the koko
Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko
Oh no, when I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
For the business minding my business eh
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run oh
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Dem no get joy
Fuck all the people wey no get joy
Otras canciones de Simi
Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con No Joy de Simi , deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.
Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción No Joy ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.
Siéntete como una estrella cantando la canción No Joy de Simi , aunque tu público sean solo tus dos gatos.
Un motivo muy usual para buscar la letra de No Joy es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.
En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción No Joy de Simi sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.
Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de No Joy porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.
Creemos que es importante advertir que Simi , en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción No Joy … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción No Joy en el disco.
Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción No Joy de Simi .
Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción No Joy de Simi .